NYEM EGO Song by Blaqbonez

They say “Blaq, where you go?”
“We’ve been calling your phone, but you no dey pick up”
I say “I’ve been on a low”
Looking at my window, but I no dey see foes
I dey pray for my enemies, make them fit to see road
‘Cause so many steeze untold
Man been speak on code
‘Cause if them know, dem go cast am
How did we find gold and we
Still stand strong in this place wey dem no fit to balance? (Ah-ah, ahh)
Blaq, where you go? Blaq, where you go?
Blaq, where you go-‘o-‘o?
For many many days, I’ve been on the road
Biko nyem ego
Blaq, where you go? (Blaq) Blaq, where you go? (Blaq)
Blaq, where you go-‘o-‘o? (Ogbe)
For many many days (Blaq), I’ve been on the road
Biko nyem ego (biko nyem ego)
Biri kam biri (biri)
Fesa mu fesam m mmiri mmiri
Nyem the ego (cashy)
Black shoki the shoki (keshi)
Egbe belu ugo belu nke si ibe ya ebena agba ya tor tor
Ejim ọfọ ijikwa ọfọ
Ukwu na ama ogodo adilo mma igba ọtọ
Akwum ka achala
Akwadogom balenciaga
Everything i do is for the paper
Okwulu okalia Jeriq the hussla
On the road Ogbe in Lon

Similar Posts

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *