BNXN fka Buju – PRAY

BNXN fka Buju – PRAY

Mogbe Under laylow E sọ mímọ o (tune into the king of sounds and blues) Oh-oh-ohh Halle-lle-lujah, halle-lle-lu’ Eh-ehn, ehn-ehn, ehn You say I be bloody fellow As my skin come yellow You say I no sabi hustle I no sabi hustle You were sleeping well o I was out here writing songs And I…

Ojapiano

Ojapiano

E no easy to be wise o Na who dey lead be strong man o See as dem dey look o All eyes on me like Tupac o I give dem Balenciaga, Richard Mille I too bad o I no dey for your chitchat o Carry your matter dey go TikTok o My gentle dey…

duffel bag joeboy

duffel bag joeboy

Yeah, yeah, yeah, ahh You say you want a man wey go do you better Olowo t’oun na dollar Ti o kin gb’omo meta, ahn-ahn Sexy Jola, j’alo dinner later Omo, I dey feel your style When you break your back for me (for me) Free me, free me, e no easy (e no easy)…

Elon Musk

Elon Musk

wait They call me Shallipopi (B-) Ibile (Busy) All these my Southie boys (ah) Rands e dey body Dubai, dirhams dey body Yankee, dolápo dey body (kuron’-kuron’-kuron’be) Elon Musk sef na Pluto boy (Pluto) Eh, he na Tesla kid Pulling up in a Tesla toy Eh, no bitch boy See, no go dey Funds dey…

Wayo by Tekno

Wayo by Tekno

Na for my body e go tell If I spend all the money wey I get on top your head If I give you cheque Shey garri no go swell on top your head Baby do me slow on top my bed Make I no remember my J’appelle No go do me mamayo like Majek…

Cray way

Cray way

Cray way! You gimme light bi ti solar Can feel your love taking over On a good day I be loner See what you make me discover ah Girly, you don change my persona, ahn The revelation is in order All the pressure I been under Why I call you Ngozi God don bless me,…

Shut down

Shut down

Dollar for my hand Diamond for my wrist Prada on my feet Steady rocking Louis V Every time I pull up with my G’s Oh my God you don shut it down As a kid Mama tell me I be star boy Prophet tell am say Ogo yen loud gaan So I think say e…

UNAVAILABLE  by Davido

UNAVAILABLE by Davido

Baddest You know Eh, eh, eh, eh Tune into the king of sounds and blues Initiating rage process I’m unavailable (unavailable) Dem no dey see me (dem no dey see) I’m unavailable (unavailable) Dem no dey see me (dem no dey see) I’m unavailable (unavailable) Dem no dey see me (dem no dey see) I’m…