Shut down

Dollar for my hand
Diamond for my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Every time I pull up with my G’s
Oh my God you don shut it down
As a kid
Mama tell me I be star boy
Prophet tell am say
Ogo yen loud gaan
So I think say e go easy but
Oju eni ma la (oou eni ma la)
Ari Iyonu
When I enter industry
Like gbangan gbangan break is over
Me I think say I go blow e don dey ginger
‘Cause everywhere I go they tell me say I too sabi
Why I never blow
Me sef I no sabi
So I shout Holy Ghost
Save my soul
Give me lamba make I blow
See me so, my mates don go
This December I want to show
I don blow now dem sabi
What will be don surely be
Aye o fe anybody
‘Cause it don surely sure for me
‘Cause I get dollar for my hand
Diamond for my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Anytime I pull up with my G’s
Oh my God we don shit it down
Dollar for my hand
Diamond for my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Anytime I pull up with my G’s
Oh my God we don shit it down (eh, eh, shut it down)
I came from nothing

Similar Posts

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *